Difference between revisions of "roll"
(→Noun) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 53 | * Frequency in raw corpus: 53 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 3048 | * Frequency rank in raw corpus: 3048 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 14:34, 10 February 2021
Naija
Etymology
From: English roll
Pronunciation
- rô
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1674
- Frequency in raw corpus: 53
- Frequency rank in raw corpus: 3048
Verb
roll: to hang out, to be with friends -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Obobs, na my paddy o. We dey roll together? — no translation
- obj (frequency:3)
- Roll am, put am for one plastic. — (NST_cleaned__34618, __no translation__)
- Roll di ballot paper wen you finish. — (bbc__85863, __no translation__)
- aux (frequency:2)
- As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o, — (NST_cleaned__31888, __no translation__)
- All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute, — (NST_cleaned__31718, __no translation__)
- mark-obj (frequency:2)
- So after rolling di, before you want to roll di hair, you apply treatment. — (IBA_19_Beauty-Salon_M__29, So, after rolling the... before you want to roll the hair, you apply treatment.)
- De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass. — (BEN_20_Fasting_DG__5, They said if you go to the place they call em Warri Ibudu market, you will see guys pushing wheel barrows but they are the poorest.)
- conj-obj (frequency:2)
- Roll am, put am for one plastic. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, They rolled them up and put them in a plastic container.)
- Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. — (bbc__12973, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43
Antonyms
- knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43
Translations
- English: to hang out, to be with friends