Difference between revisions of "roll"
Line 16: | Line 16: | ||
=== Transitive Verb=== | === Transitive Verb=== | ||
Sey de wrap someting de | Sey de wrap someting de | ||
− | + | :*{{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |(NST_cleaned__34618, )}} | |
− | + | :*{{ux|dv|'''Roll''' di ballot paper wen you finish. |(bbc__85863, )}} | |
− | + | :*{{ux|dv|As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey '''roll''', dey beg o, |(NST_cleaned__31888, )}} | |
− | + | :*{{ux|dv|All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey '''roll''', I see all of una dis micro tintin minute, |(NST_cleaned__31718, )}} | |
− | + | :*{{ux|dv|So after rolling di, before you want to '''roll''' di hair, you apply treatment. |(IBA_19_Beauty-Salon_M__29, So, after rolling the... before you want to roll the hair, you apply treatment.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey '''roll''' wheel barrow, but na dem poor pass. |(BEN_20_Fasting_DG__5, They said if you go to the place they call em Warri Ibudu market, you will see guys pushing wheel barrows but they are the poorest.)}} | |
===Intransitive Verb=== | ===Intransitive Verb=== |
Revision as of 15:05, 10 February 2021
Naija
Etymology
From: English roll
Pronunciation
- rô
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1674
- Frequency in raw corpus: 53
- Frequency rank in raw corpus: 3048
Transitive Verb
Sey de wrap someting de
- Roll am, put am for one plastic. — (NST_cleaned__34618, )
- Roll di ballot paper wen you finish. — (bbc__85863, )
- As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o, — (NST_cleaned__31888, )
- All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute, — (NST_cleaned__31718, )
- So after rolling di, before you want to roll di hair, you apply treatment. — (IBA_19_Beauty-Salon_M__29, So, after rolling the... before you want to roll the hair, you apply treatment.)
- De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass. — (BEN_20_Fasting_DG__5, They said if you go to the place they call em Warri Ibudu market, you will see guys pushing wheel barrows but they are the poorest.)
Intransitive Verb
- make person de follow anoder person dey enjoy
- Obobs, na my paddy o. We dey roll together? — (Egbokhare_2021, )
- Roll am, put am for one plastic. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, They rolled them up and put them in a plastic container.)
- Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. — (bbc__12973, __no translation__)
Related forms
Synonyms
- knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43
Antonyms
- knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43
Translations
- English: to hang out, to be with friends