Difference between revisions of "roll"

 
(19 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''roll''
+
From English: ''roll''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*
+
* rôl
 
<sm2>Pcm-ng-roll.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-roll.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-roll.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-roll.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1674
 
* Frequency in raw corpus: 53
 
* Frequency rank in raw corpus: 3048
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
roll: to hang out, to be with friends -- Definition in Naija?
+
#Make person fold someting.
 
+
#:*{{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Afta pipo don cast vote - '''roll''' di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. |(bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Sey person or someting dey turn dey turn for ground or ontop someting.
#: {{ux|dv|Obobs, na my paddy o. We dey '''roll''' together?|no translation}}
+
#:*{{ux|dv|As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey '''roll''', dey beg o. |(NST_cleaned__31888, While he was still contemplating, the woman knelt down and began rolling on the ground begging.)}}
# obj (frequency:3)
+
#:*{{ux|dv|De say if you even go where de dey call em Warri Igbudu market, you go see guys wey dey '''roll''' wheel barrow, but na dem poor pass. |(BEN_20_Fasting_DG__5, Even if you go to Igbudu market in Warri, you find that the poorest persons are those carting wheel barrows.)}}
#: {{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |(NST_cleaned__34618, __no translation__)}}
+
#Make person de follow anoder person dey enjoy or groove life.
#: {{ux|dv|'''Roll''' di ballot paper wen you finish. |(bbc__85863, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey '''roll''', I see all of una dis micro tintin minute. |(NST_cleaned__31718, Everyone on Instagram who has been rocking with us, I acknowledge you guys this very moment.)}}
# aux (frequency:2)
+
#:*{{ux|dv|Obobs, na my paddy o. We dey '''roll''' together.|(That is my buddy! We ball together.)}}
#: {{ux|dv|As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey '''roll''', dey beg o, |(NST_cleaned__31888, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey '''roll''', I see all of una dis micro tintin minute, |(NST_cleaned__31718, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So after rolling di, before you want to '''roll''' di hair, you apply treatment. |(IBA_19_Beauty-Salon_M__29, So, after rolling the... before you want to roll the hair, you apply treatment.)}}
 
#: {{ux|dv|De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey '''roll''' wheel barrow, but na dem poor pass. |(BEN_20_Fasting_DG__5, They said if you go to the place they call em Warri Ibudu market, you will see guys pushing wheel barrows but they are the poorest.)}}
 
# conj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, They rolled them up and put them in a plastic container.)}}
 
#: {{ux|dv|Afta pipo don cast vote - '''roll''' di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. |(bbc__12973, __no translation__)}}
 
 
 
====Related forms====
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43
+
* [[fold]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43
+
* [[open]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to hang out, to be with friends
+
* English: ''to roll/fold something'', ''to ball''

Latest revision as of 11:17, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: roll

Pronunciation

  • rôl

Play Play

Verb

  1. Make person fold someting.
    • Roll am, put am for one plastic.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)
    • Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss.  — (bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box.)
  2. Sey person or someting dey turn dey turn for ground or ontop someting.
    • As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o.  — (NST_cleaned__31888, While he was still contemplating, the woman knelt down and began rolling on the ground begging.)
    • De say if you even go where de dey call em Warri Igbudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass.  — (BEN_20_Fasting_DG__5, Even if you go to Igbudu market in Warri, you find that the poorest persons are those carting wheel barrows.)
  3. Make person de follow anoder person dey enjoy or groove life.
    • All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute.  — (NST_cleaned__31718, Everyone on Instagram who has been rocking with us, I acknowledge you guys this very moment.)
    • Obobs, na my paddy o. We dey roll together.  — (That is my buddy! We ball together.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to roll/fold something, to ball