Difference between revisions of "roll"
(→Verb) |
|||
(26 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''roll'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * rôl |
<sm2>Pcm-ng-roll.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-roll.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-roll.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-roll.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Make person fold someting. | |
− | + | #:*{{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|Afta pipo don cast vote - '''roll''' di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. |(bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box.)}} | |
− | # | + | #Sey person or someting dey turn dey turn for ground or ontop someting. |
− | + | #:*{{ux|dv|As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey '''roll''', dey beg o. |(NST_cleaned__31888, While he was still contemplating, the woman knelt down and began rolling on the ground begging.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|De say if you even go where de dey call em Warri Igbudu market, you go see guys wey dey '''roll''' wheel barrow, but na dem poor pass. |(BEN_20_Fasting_DG__5, Even if you go to Igbudu market in Warri, you find that the poorest persons are those carting wheel barrows.)}} | |
− | #: {{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |( | + | #Make person de follow anoder person dey enjoy or groove life. |
− | #: {{ux|dv|''' | + | #:*{{ux|dv|All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey '''roll''', I see all of una dis micro tintin minute. |(NST_cleaned__31718, Everyone on Instagram who has been rocking with us, I acknowledge you guys this very moment.)}} |
− | # | + | #:*{{ux|dv|Obobs, na my paddy o. We dey '''roll''' together.|(That is my buddy! We ball together.)}} |
− | #: {{ux|dv|As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey '''roll''', dey beg o | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|De say if you even go where de dey call em Warri | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv|''' | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[fold]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[open]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: to | + | * English: ''to roll/fold something'', ''to ball'' |
Latest revision as of 11:17, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: roll
Pronunciation
- rôl
Verb
- Make person fold someting.
- Roll am, put am for one plastic. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)
- Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. — (bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box.)
- Sey person or someting dey turn dey turn for ground or ontop someting.
- As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o. — (NST_cleaned__31888, While he was still contemplating, the woman knelt down and began rolling on the ground begging.)
- De say if you even go where de dey call em Warri Igbudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass. — (BEN_20_Fasting_DG__5, Even if you go to Igbudu market in Warri, you find that the poorest persons are those carting wheel barrows.)
- Make person de follow anoder person dey enjoy or groove life.
- All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute. — (NST_cleaned__31718, Everyone on Instagram who has been rocking with us, I acknowledge you guys this very moment.)
- Obobs, na my paddy o. We dey roll together. — (That is my buddy! We ball together.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to roll/fold something, to ball