Difference between revisions of "roll"
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-roll.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-roll.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-roll.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-roll.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Transitive Verb=== | ===Transitive Verb=== |
Revision as of 15:10, 8 July 2021
Naija
Etymology
From: English roll
Pronunciation
- rô
Transitive Verb
- Sey person or someting dey turn dey turn for ground or ontop someting.
- As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o. — (NST_cleaned__31888, While he was still contemplating, the woman knelt down and began rolling on the ground begging.)
- So after rolling di, before you want to roll di hair, you apply treatment. — (IBA_19_Beauty-Salon_M__29, After rolling or before the rolling of the hair, you should apply shampoo.)
- De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass. — (BEN_20_Fasting_DG__5, Even if you go to Ibudu market in Warri, you find that the poorest persons are those carting wheel barrows.)
- Make person fold someting.
- Roll am, put am for one plastic. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)
- Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. — (bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box)
Intransitive Verb
Make person de follow anoder person dey enjoy or groove life.
- All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute. — (NST_cleaned__31718, Everyone on Instagram who has been rocking with us, I acknowledge you guys this very moment.)
- Obobs, na my paddy o. We dey roll together. — (Egbokhare_2021, That is my buddy! We ball together.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to roll/fold something, to ball