Difference between revisions of "roll"
Line 26: | Line 26: | ||
#Make person de follow anoder person dey enjoy. | #Make person de follow anoder person dey enjoy. | ||
#:*{{ux|dv|Obobs, na my paddy o. We dey '''roll''' together.|(Egbokhare_2021, That is my buddy! We ball together.)}} | #:*{{ux|dv|Obobs, na my paddy o. We dey '''roll''' together.|(Egbokhare_2021, That is my buddy! We ball together.)}} | ||
+ | ===Transitive Verb=== | ||
#Make person fold someting. | #Make person fold someting. | ||
:*{{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)}} | :*{{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)}} |
Revision as of 23:25, 14 February 2021
Naija
Etymology
From: English roll
Pronunciation
- rô
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1674
- Frequency in raw corpus: 53
- Frequency rank in raw corpus: 3048
Transitive Verb
Sey de wrap someting de
- Roll am, put am for one plastic. — (NST_cleaned__34618, )
- Roll di ballot paper wen you finish. — (bbc__85863, )
- As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o, — (NST_cleaned__31888, )
- All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute, — (NST_cleaned__31718, )
- So after rolling di, before you want to roll di hair, you apply treatment. — (IBA_19_Beauty-Salon_M__29, So, after rolling the... before you want to roll the hair, you apply treatment.)
- De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass. — (BEN_20_Fasting_DG__5, They said if you go to the place they call em Warri Ibudu market, you will see guys pushing wheel barrows but they are the poorest.)
Intransitive Verb
- Make person de follow anoder person dey enjoy.
- Obobs, na my paddy o. We dey roll together. — (Egbokhare_2021, That is my buddy! We ball together.)
Transitive Verb
- Make person fold someting.
- Roll am, put am for one plastic. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)
- Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. — (bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to ball