Difference between revisions of "roll"
(→Naija) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 3048 | * Frequency rank in raw corpus: 3048 | ||
− | === Transitive Verb=== | + | ===Transitive Verb=== |
− | Sey | + | #Sey person or someting dey turn dey turn for ground or ontop someting. |
− | + | #:*{{ux|dv|As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey '''roll''', dey beg o. |(NST_cleaned__31888, While he was still contemplating, the woman knelt down and began rolling on the ground begging.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|So after rolling di, before you want to '''roll''' di hair, you apply treatment. |(IBA_19_Beauty-Salon_M__29, After rolling or before the rolling of the hair, you should apply shampoo.)}} | |
− | :*{{ux|dv|As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey '''roll''', dey beg o | + | #:*{{ux|dv|De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey '''roll''' wheel barrow, but na dem poor pass. |(BEN_20_Fasting_DG__5, Even if you go to Ibudu market in Warri, you find that the poorest persons are those carting wheel barrows.)}} |
− | + | #Make person fold someting. | |
− | :*{{ux|dv|So after rolling di, before you want to '''roll''' di hair, you apply treatment. |(IBA_19_Beauty-Salon_M__29, | + | #:*{{ux|dv|'''Roll''' am, put am for one plastic. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)}} |
− | :*{{ux|dv|De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey '''roll''' wheel barrow, but na dem poor pass. |(BEN_20_Fasting_DG__5, | + | #:*{{ux|dv|Afta pipo don cast vote - '''roll''' di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. |(bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box)}} |
===Intransitive Verb=== | ===Intransitive Verb=== | ||
− | Make person de follow anoder person dey enjoy. | + | Make person de follow anoder person dey enjoy or groove life. |
+ | :*{{ux|dv|All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey '''roll''', I see all of una dis micro tintin minute. |(NST_cleaned__31718, Everyone on Instagram who has been rocking with us, I acknowledge you guys this very moment.)}} | ||
:*{{ux|dv|Obobs, na my paddy o. We dey '''roll''' together.|(Egbokhare_2021, That is my buddy! We ball together.)}} | :*{{ux|dv|Obobs, na my paddy o. We dey '''roll''' together.|(Egbokhare_2021, That is my buddy! We ball together.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 37: | Line 33: | ||
* [[open]] | * [[open]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''to ball'' | + | * English: ''to roll/fold something'', ''to ball'' |
Revision as of 23:46, 14 February 2021
Naija
Etymology
From: English roll
Pronunciation
- rô
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1674
- Frequency in raw corpus: 53
- Frequency rank in raw corpus: 3048
Transitive Verb
- Sey person or someting dey turn dey turn for ground or ontop someting.
- As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o. — (NST_cleaned__31888, While he was still contemplating, the woman knelt down and began rolling on the ground begging.)
- So after rolling di, before you want to roll di hair, you apply treatment. — (IBA_19_Beauty-Salon_M__29, After rolling or before the rolling of the hair, you should apply shampoo.)
- De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass. — (BEN_20_Fasting_DG__5, Even if you go to Ibudu market in Warri, you find that the poorest persons are those carting wheel barrows.)
- Make person fold someting.
- Roll am, put am for one plastic. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)
- Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss. — (bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box)
Intransitive Verb
Make person de follow anoder person dey enjoy or groove life.
- All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute. — (NST_cleaned__31718, Everyone on Instagram who has been rocking with us, I acknowledge you guys this very moment.)
- Obobs, na my paddy o. We dey roll together. — (Egbokhare_2021, That is my buddy! We ball together.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to roll/fold something, to ball