roll

Naija

Etymology

Borrowed from English roll

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1674
  • Frequency in raw corpus: 53
  • Frequency rank in raw corpus: 3048

The word is used more orally than in written texts.


Noun

roll: no definition -- Definition in Naija?


  1. det (frequency:2)
    Dem estimate say e go cost Nigeria goment $100,000 to do di roll out.  — (bbc__29028, __no translation__)
    AAIB report say di pilot try to correct di roll but di left wing of di plane hit ground and e begin rotate to di left before e turn upside down.  — (bbc__9687, __no translation__)

Derived forms

  1. Di tanker wey carry diesel roll fall from di Festac link bridge, affect di bridge too.  — (bbc__38754, __no translation__)
    I ask di boys where di keys make we remove di cars, di next thing I see na fire, when di tanker fall di diesel roll inside gutter, some buses wey dey follow di tanker wey wan run escape na im start di fire.  — (bbc__3168, __no translation__)

Synonyms

  • knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43

Antonyms

  • knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43

Translations

  • English: no definition


Verb

roll: to hang out, to be with friends -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Obobs, na my paddy o. We dey roll together?  — no translation
  2. obj (frequency:3)
    Roll am, put am for one plastic.  — (NST_cleaned__34618, __no translation__)
    Roll di ballot paper wen you finish.  — (bbc__85863, __no translation__)
  3. aux (frequency:2)
    As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o,  — (NST_cleaned__31888, __no translation__)
    All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute,  — (NST_cleaned__31718, __no translation__)
  4. mark-obj (frequency:2)
    So after rolling di, before you want to roll di hair, you apply treatment.  — (IBA_19_Beauty-Salon_M__29, So, after rolling the... before you want to roll the hair, you apply treatment.)
    De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass.  — (BEN_20_Fasting_DG__5, They said if you go to the place they call em Warri Ibudu market, you will see guys pushing wheel barrows but they are the poorest.)
  5. conj-obj (frequency:2)
    Roll am, put am for one plastic.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, They rolled them up and put them in a plastic container.)
    Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss.  — (bbc__12973, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43

Antonyms

  • knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43

Translations

  • English: to hang out, to be with friends