roll

Revision as of 15:03, 10 February 2021 by 154.66.40.63 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English roll

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1674
  • Frequency in raw corpus: 53
  • Frequency rank in raw corpus: 3048

Transitive Verb

  1. Sey de wrap someting de
  1. Roll am, put am for one plastic.  — (NST_cleaned__34618, )
    Roll di ballot paper wen you finish.  — (bbc__85863, )
    As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o,  — (NST_cleaned__31888, )
    All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute,  — (NST_cleaned__31718, )
    • So after rolling di, before you want to roll di hair, you apply treatment.  — (IBA_19_Beauty-Salon_M__29, So, after rolling the... before you want to roll the hair, you apply treatment.)
    De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass.  — (BEN_20_Fasting_DG__5, They said if you go to the place they call em Warri Ibudu market, you will see guys pushing wheel barrows but they are the poorest.)

Intransitive Verb

  1. make person de follow anoder person dey enjoy
    • Obobs, na my paddy o. We dey roll together?  — (Egbokhare_2021, )
    • Roll am, put am for one plastic.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, They rolled them up and put them in a plastic container.)
    • Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss.  — (bbc__12973, __no translation__)

Related forms

Synonyms

  • knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43

Antonyms

  • knock 0.72 85, hang 0.72 109, flush 0.68 23, bend 0.67 51, pull 0.65 97, wrap 0.65 46, fly 0.65 400, dig 0.64 102, sweep 0.63 43

Translations

  • English: to hang out, to be with friends