roll

Naija

Etymology

From: English roll

Pronunciation

Play Play

Transitive Verb

  1. Sey person or someting dey turn dey turn for ground or ontop someting.
    • As e come dey try dey even dey think of wetin e go do, naim di woman con knee down, con dey roll, dey beg o.  — (NST_cleaned__31888, While he was still contemplating, the woman knelt down and began rolling on the ground begging.)
    • So after rolling di, before you want to roll di hair, you apply treatment.  — (IBA_19_Beauty-Salon_M__29, After rolling or before the rolling of the hair, you should apply shampoo.)
    • De say if you even go where de dey call em Warri Ibudu market, you go see guys wey dey roll wheel barrow, but na dem poor pass.  — (BEN_20_Fasting_DG__5, Even if you go to Ibudu market in Warri, you find that the poorest persons are those carting wheel barrows.)
  2. Make person fold someting.
    • Roll am, put am for one plastic.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__141, Roll it up and put in a plastic container.)
    • Afta pipo don cast vote - roll di paper wey dem thumbprint ontop and chook am inside box - jaguda pipo from nowhere go show and before you fit say pim, ballot box don miss.  — (bbc__12973, After votes were cast and the ballot paper folded into a box, thugs came from nowhere and snatched the ballot box)

Intransitive Verb

Make person de follow anoder person dey enjoy or groove life.

  • All of una wey dey on top Instagram dere, wey dey follow us dey roll, I see all of una dis micro tintin minute.  — (NST_cleaned__31718, Everyone on Instagram who has been rocking with us, I acknowledge you guys this very moment.)
  • Obobs, na my paddy o. We dey roll together.  — (Egbokhare_2021, That is my buddy! We ball together.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to roll/fold something, to ball