room and parlour

Naija

Etymology

From: English room and parlour

Pronunciation

  • rûmanpálɔ̀

Play Play

Noun

Na house wey get one room wey de dey use for bedroom and anoder room wey de dey use relax and welcome visitor.

  • Na so some landlord dey build house wey the room no reach anyting but the money go plenty.  — (NSC_Abonyi_2021, Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)
  • Big man house get plenty room pass poor man house.  — (NSC_Abonyi_2021, There are more rooms in a rich man's house than in a poor man's.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: one bedroom flat