Difference between revisions of "rotten"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Na as someting wey don spoil come sour sotay moco moco go dey comot as e dey smell.  
+
As someting take sour sotay [[moco moco]] or small small worm go dey comot as e dey smell.  
 
:*{{ux|dv|Some people, deir tings con dey '''rotten''' for farm. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)}}
 
:*{{ux|dv|Some people, deir tings con dey '''rotten''' for farm. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)}}
 
:*{{ux|dv|The kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}}
 
:*{{ux|dv|The kind paper wey dem first take write Bible dey '''rotten'''. |(jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)}}

Revision as of 17:23, 7 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English rotten

Pronunciation

  • rɔ̀tí

Play Play

Adjective

As someting take sour sotay moco moco or small small worm go dey comot as e dey smell.

  • Some people, deir tings con dey rotten for farm.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__71, The farm produce of some farmers began to rot.)
  • The kind paper wey dem first take write Bible dey rotten.  — (jw__15, The paper type used in writing the Bible at the first instance rots.)

Synonyms

Translations

  • English: rotten

Verb

Make person carry dey behave for way wey e no correct for matter wey concern man and woman.

  • You don dey rotten sef.  — (Egbokhare_2021, You are getting spoilt.)
  • Di pikin don rotten as e take dey hide watch blue film ontop phone.  — (The child is morally bankrupt as secretly watches pornography on a phone.)

Synonyms


Translations

  • English: to be promiscuous/prurient, to be a brat