Difference between revisions of "rule"

Line 29: Line 29:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
rule: no definition -- Definition in Naija?
+
Na power wey person get so that people go dey under am.
  
 +
:*{{ux|dv|Na because of people wey dey '''rule'''. |(jw__5754, It is because of the rulers.)}}
 +
:*{{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)}}
 +
:*{{ux|dv|We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and '''rule''' according to di law. |(bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)}}
  
# mark-obj (frequency:27)
 
#: {{ux|dv|Jehovah no make us to '''rule''' ourself. |(jw__16755, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And e give them power to '''rule''' the world.​— Eph. |(jw__31642, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|Na because of people wey dey '''rule'''. |(jw__5754, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na that year Jesus start to dey '''rule'''. |(jw__24144, __no translation__)}}
 
# - (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|Opposition candidate wan '''rule'''...again |(bbc__79193, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na Jesus, im Pikin, be the King wey go '''rule'''. |(jw__5759, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|Wey get the right to '''rule'''. |(jw__43513, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now Jehovah our King don choose Jesus to '''rule''' |(jw__27461, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|“God Kingdom dey '''rule'''.” |(jw__49633, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__272, It is my person that is rulling.)}}
 
# obj (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|One thing be sey, Jehovah dey use love '''rule''' us. |(jw__4375, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Peter with the other disciples go join '''rule''' the earth. |(jw__7429, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|favor dey '''rule''' us? |(jw__41917, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus sey na Satan dey '''rule''' this world. |(jw__20626, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|show sey na you fit '''rule'''. |(jw__48818, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(NST_cleaned__28163, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|No be all the king wey '''rule''' for Israel do wetin God want. |(jw__26891, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How Jesus make-am clear say e no want '''rule''' for this world? |(jw__14260, __no translation__)}}
 
# conj-mark (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|To '''rule''' and to change this earth. |(jw__37761, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na youths time to '''rule''' but some graduates no get sense - Wole Soyinka Wetin happen for 2015 fit happen for 2019? |(bbc__5276, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Sani Abacha use strong hand '''rule''' Nigeria before im die for office Nigeria Vice-president Prof. |(bbc__69479, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sani Abacha use strong hand '''rule''' Nigeria before im die for office Nigeria goment go soon bring back anoda 500 million dollars from Abacha tiff moni. |(bbc__69482, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and '''rule''' according to di law. |(bbc__6688, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem gree to protect and care for pikin dem wellwell, especially as e concern di tin wey papa, mama, dose wey take am as dem own and wey dey incharge of am suppose do, or di tin wey odir people know sey dem get license for and suppose do, so dis one go  make dem do di correct tin as per di law and '''rule'''. |(gumbody__102, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So that as death don make sin '''rule''' as king, na so favor go use truth '''rule''' as king because of Jesus Christ wey go bring life wey no go end.’— Rom. |(jw__15123, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di oda pesin wey dem follow accuse for di case - di female teacher wey im handbag na wetin dem accuse di pikin say im steal - no get any sentence afta court '''rule''' say she no dey guilty of any offence. |(bbc__36633, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na dat, goment go take de '''rule''' di people. |(human_rights__203, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|They believe say their life go better if na their own person de '''rule''' them. |(jw__20569, __no translation__)}}
 
 
====Synonyms====
 
* lead 0.55 838, fight 0.50 2145, divide 0.50 119, constitution 0.48 342, move 0.47 825, swear 0.46 187, choose 0.46 1099, battle 0.46 187, obey 0.45 375
 
 
====Antonyms====
 
* lead 0.55 838, fight 0.50 2145, divide 0.50 119, constitution 0.48 342, move 0.47 825, swear 0.46 187, choose 0.46 1099, battle 0.46 187, obey 0.45 375
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''rule'', ''governance''

Revision as of 16:25, 15 February 2021

Naija

Etymology

From: English rule

Pronunciation

  • rul

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1627
  • Frequency in raw corpus: 988
  • Frequency rank in raw corpus: 370

Noun

Na law

  • Dem introduce dis rule for 2016.  — (bbc__34885, The law came into effect in 2016.)
  • Di main rule be say clubs fit spend 30m euros more than dem dey earn, over three-year period.  — (bbc__35835, .)
  • Normal, normal for competition, e get rule sey we fit use cap do anytin.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, As part of the rules in the competition, we can use our caps for any purpose desired.)
  • Di Bill wan remove rule wey ban any person wey pass 75 years from running for president.  — (bbc__30854, The Bill would make it possible for those who are above 75 years to run for office of the president.)
  • Because of dis rule, students dey do both subjects wey dem like and di ones wey dem no too dey enjoy.  — (bbc__19386, As a result of the regulation, students are required to enroll both their preferred and not so preferred subjects.)

Synonyms

Translations

  • English: law/regulation

Verb

Na power wey person get so that people go dey under am.

  • Na because of people wey dey rule.  — (jw__5754, It is because of the rulers.)
  • Na my person na im dey rule.  — (NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)
  • We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and rule according to di law.  — (bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)


Translations

  • English: rule, governance