Difference between revisions of "rule"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* rul
+
*rûl
 
<sm2>Pcm-ng-rule.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-rule.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-rule.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-rule.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===

Revision as of 16:13, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English rule

Pronunciation

  • rûl

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1627
  • Frequency in raw corpus: 988
  • Frequency rank in raw corpus: 370

Noun

Na law

  • Dem introduce dis rule for 2016.  — (bbc__34885, The law came into effect in 2016.)
  • Di main rule be say clubs fit spend 30m euros more than dem dey earn, over three-year period.  — (bbc__35835, .)
  • Normal, normal for competition, e get rule sey we fit use cap do anytin.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, As part of the rules in the competition, we can use our caps for any purpose desired.)
  • Di Bill wan remove rule wey ban any person wey pass 75 years from running for president.  — (bbc__30854, The Bill would make it possible for those who are above 75 years to run for office of the president.)
  • Because of dis rule, students dey do both subjects wey dem like and di ones wey dem no too dey enjoy.  — (bbc__19386, As a result of the regulation, students are required to enroll both their preferred and not so preferred subjects.)

Synonyms

Translations

  • English: law/regulation

Verb

Na power wey person get so that people go dey under am.

  • Na because of people wey dey rule.  — (jw__5754, It is because of the rulers.)
  • Na my person na im dey rule.  — (NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)
  • We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and rule according to di law.  — (bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)


Translations

  • English: rule, governance