Difference between revisions of "rule"

Line 23: Line 23:
 
Na power wey person get so that people go dey under am.
 
Na power wey person get so that people go dey under am.
  
:*{{ux|dv|Na because of people wey dey '''rule'''. |(jw__5754, It is because of the rulers.)}}
 
:*{{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)}}
 
:*{{ux|dv|Na my person na im dey '''rule'''. |(NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)}}
 
:*{{ux|dv|We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and '''rule''' according to di law. |(bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''rule'', ''governance''
+
*English: ''rule'', ''governance''

Revision as of 17:16, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English rule

Pronunciation

  • rûl

Play

Noun

law

  • Dem introduce dis rule for 2016.  — (bbc__34885, The law came into effect in 2016.)
  • Normal, normal for competition, e get rule sey we fit use cap do anytin.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, As part of the rules in the competition, we can use our caps for any purpose desired.)
  • Di Bill wan remove rule wey ban any person wey pass 75 years from running for president.  — (bbc__30854, The Bill would make it possible for those who are above 75 years to run for office of the president.)

Synonyms

Translations

  • English: law/regulation

Verb

Na power wey person get so that people go dey under am.

  • Na my person na im dey rule.  — (NST_cleaned__28163, My relation is the one ruling.)
  • We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and rule according to di law.  — (bbc__6688, We need a true Nigerian patriot who is familiar with the constitution and will respect the rule of law.)

Translations

  • English: rule, governance