rule

Naija

Etymology

From: English rule

Pronunciation

  • rul

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1627
  • Frequency in raw corpus: 988
  • Frequency rank in raw corpus: 370

Noun

  1. Na law for place
    Dis na di rule.  — (bbc__26898, __no translation__)
    Dem introduce dis rule for 2016.  — (bbc__34885, __no translation__)
  2. amod-case (frequency:23)
    million people dey live for North Korea under communist rule.  — (bbc__102530, __no translation__)
    Annan get hand inside Nigeria transition from military to civilian rule.  — (bbc__15468, __no translation__)
  3. - (frequency:19)
    Na 1000 years Jesus go take rule.  — (jw__24939, __no translation__)
    So, e no suppose open mouth talk sey e want rule.  — (jw__43647, __no translation__)
  4. amod (frequency:15)
    “This new rule applies only to the acquisition of players.  — (brila__2131, __no translation__)
    Military rule na by order by force, obey before complaint na im soldiers sabi.  — (bbc__67225, __no translation__)
  5. det-nmod (frequency:15)
    To d efend di rule of law  — (bbc__94211, __no translation__)
    E con explain say, di agency dey always follo di rule of law jente-by-jente;  — (ja102__2328, __no translation__)
  6. amod-det (frequency:13)
    Dis new rule dey start with immediate effect afta dem publish am on Tuesday.  — (bbc__41871, __no translation__)
    Di main rule be say clubs fit spend 30m euros more than dem dey earn, over three-year period.  — (bbc__35835, __no translation__)
    Normal, normal for competition, e get rule sey we fit use cap do anytin.  — (LAG_16_Calista-Adeola_DG__36, Normally, in competitions, we have the rule that you can use scarves to do anything.)
    Di Bill wan remove rule wey ban any person wey pass 75 years from running for president.  — (bbc__30854, __no translation__)
    Dis goment afta deh elect e for rule for anoda seven year.  — (bbc__40689, __no translation__)
    Dis na di second year wey di country dey give dis warning after court rule say di holiday no be wetin Islam support.  — (bbc__41444, __no translation__)
  7. case-det (frequency:5)
    Because of dis rule, students dey do both subjects wey dem like and di ones wey dem no too dey enjoy.  — (bbc__19386, __no translation__)
    Under di rule, all citizens get di right to work witout facing any discrimination about dia gender, disability or age.  — (bbc__43886, __no translation__)
  8. cc-nmod (frequency:3)
  1. You no see di attraction be sey as I don get my daughter now, na di daughter dey fill, rule house o.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__15, You didn't see the attraction is that since I've gotten my daughter now, it's the daughter that fills... rules the house.)

Synonyms

Translations

  • English: regulation

Verb

rule: no definition -- Definition in Naija?


  1. mark-obj (frequency:27)
    Jehovah no make us to rule ourself.  — (jw__16755, __no translation__)
    And e give them power to rule the world.​— Eph.  — (jw__31642, __no translation__)
  2. aux-mark (frequency:25)
    Na because of people wey dey rule.  — (jw__5754, __no translation__)
    Na that year Jesus start to dey rule.  — (jw__24144, __no translation__)
  3. - (frequency:24)
    Opposition candidate wan rule...again  — (bbc__79193, __no translation__)
    Na Jesus, im Pikin, be the King wey go rule.  — (jw__5759, __no translation__)
  4. mark (frequency:24)
    Wey get the right to rule.  — (jw__43513, __no translation__)
    Now Jehovah our King don choose Jesus to rule  — (jw__27461, __no translation__)
  5. aux-nsubj (frequency:22)
    “God Kingdom dey rule.”  — (jw__49633, __no translation__)
    Na my person na im dey rule.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__272, It is my person that is rulling.)
  6. obj (frequency:17)
    One thing be sey, Jehovah dey use love rule us.  — (jw__4375, __no translation__)
    Peter with the other disciples go join rule the earth.  — (jw__7429, __no translation__)
  7. aux-obj (frequency:15)
    favor dey rule us?  — (jw__41917, __no translation__)
    Jesus sey na Satan dey rule this world.  — (jw__20626, __no translation__)
  8. aux (frequency:12)
    show sey na you fit rule.  — (jw__48818, __no translation__)
    Na my person na im dey rule.  — (NST_cleaned__28163, __no translation__)
  9. obl:arg (frequency:8)
    No be all the king wey rule for Israel do wetin God want.  — (jw__26891, __no translation__)
    How Jesus make-am clear say e no want rule for this world?  — (jw__14260, __no translation__)
  10. conj-mark (frequency:5)
    To rule and to change this earth.  — (jw__37761, __no translation__)
    Na youths time to rule but some graduates no get sense - Wole Soyinka Wetin happen for 2015 fit happen for 2019?  — (bbc__5276, __no translation__)
  11. advcl-obj (frequency:3)
    Sani Abacha use strong hand rule Nigeria before im die for office Nigeria Vice-president Prof.  — (bbc__69479, __no translation__)
    Sani Abacha use strong hand rule Nigeria before im die for office Nigeria goment go soon bring back anoda 500 million dollars from Abacha tiff moni.  — (bbc__69482, __no translation__)
  12. cc (frequency:2)
    We dey look for pesin wey be true Nigerian, wey respect human life, pesin wey don read and understand di constitution of Nigeria so e go lead and rule according to di law.  — (bbc__6688, __no translation__)
    Di gumbody country dem gree to protect and care for pikin dem wellwell, especially as e concern di tin wey papa, mama, dose wey take am as dem own and wey dey incharge of am suppose do, or di tin wey odir people know sey dem get license for and suppose do, so dis one go make dem do di correct tin as per di law and rule.  — (gumbody__102, __no translation__)
  13. obl:mod (frequency:2)
    So that as death don make sin rule as king, na so favor go use truth rule as king because of Jesus Christ wey go bring life wey no go end.’— Rom.  — (jw__15123, __no translation__)
    Di oda pesin wey dem follow accuse for di case - di female teacher wey im handbag na wetin dem accuse di pikin say im steal - no get any sentence afta court rule say she no dey guilty of any offence.  — (bbc__36633, __no translation__)
  14. nsubj-obj (frequency:2)
    Na dat, goment go take de rule di people.  — (human_rights__203, __no translation__)
    They believe say their life go better if na their own person de rule them.  — (jw__20569, __no translation__)

Synonyms

  • lead 0.55 838, fight 0.50 2145, divide 0.50 119, constitution 0.48 342, move 0.47 825, swear 0.46 187, choose 0.46 1099, battle 0.46 187, obey 0.45 375

Antonyms

  • lead 0.55 838, fight 0.50 2145, divide 0.50 119, constitution 0.48 342, move 0.47 825, swear 0.46 187, choose 0.46 1099, battle 0.46 187, obey 0.45 375

Translations

  • English: no definition