run belle

Naija

Etymology

From: English run and belly

Pronunciation

  • rɔ́nbɛ̀lɛ́

Play Play

Verb phrase (idiomatic)

  1. Make someting no good for person.
    • Awoof dey run belle o.  — (Egbokhare_2021, Free items are never durable.)
  2. Make person dey shit water water shit.
    • E no tay wey I drink jedi finish wey I begin run belle.  — (NSC_Abonyi_2021, I started stooling frequently not long after I had the carbonated drink.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: to impoverish, to stool