Difference between revisions of "rush"

Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
rush: stampede -- Definition in Naija?
+
Make someting or person dey flow or move with force or speed.
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Everybody just dey '''rush'''.|no translation}}
 
# - (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|di police for di area get information '''rush''' go di place; |(bbc__1707, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But e say based on im own experience, na di students 'dey '''rush''' lecturers pass'. |(bbc__76447, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Emergency service say dem '''rush''' 29 pipo wey get minor and serious injury go hospital. |(bbc__46862, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen helicopter '''rush''' di unconscious woman wey don suffer serious stroke reach hospital for April, she bin no too get chance of survival. |(bbc__98793, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv| I carry patient go do lab test na im I hear shout and commotion na so I '''rush''' and by di time I reach dia dem don already arrest di mad man wey dey naked. Na so Yushau tok. |(bbc__32, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kano Police say di man bin warn di pipo wey dey do di horse procession not to enter im street and as dem enter na im e '''rush''' go carry im pump action gun start to dey fire pipo for di street. |(bbc__61839, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Go '''rush''' food, go siddon again. |(NST_cleaned__4156, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|na around dat time dem come dey disturb dey '''rush''' us |(deuber__4796, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey '''rush'''. |(jw__27962, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na so I go stand up dey '''rush''', dey work hard inside dat, towards dat, dat morning because na dat time na im I see light. |(NST_cleaned__10697, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Maitre Claude Assira, defence party tell BBC News Pidgin say for pipo weh deh go fit face death sentence, e no good for '''rush''' the defence. |(bbc__64845, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Before now, di Minister of Labour say di 14 days deadline wey dem give goment na style to hurry-hurry di tripartite committee for di new National Minimum Wage to '''rush''' di mata. |(bbc__19631, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im wonda why Buhari goment dey '''rush'''. |(bbc__76473, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Today wey be Monday, make time dey '''rush''', make time dey '''rush''', make I go house. |(NST_cleaned__1793, __no translation__)}}
 
# conj-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im say wen dem reach di venue for di occasion, some IPOB members '''rush''' come greet dem, den begin yan some kain tins wey Ekweremadu no understand. |(bbc__59260, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Delilah '''rush''' go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair. |(jw__6373, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 +
:*{{ux|dv|Everybody just dey '''rush'''.|(Egbokhare_2021, Everyone is a hurry.)}}
 +
:*{{ux|dv|Emergency service say dem '''rush''' 29 pipo wey get minor and serious injury go hospital. |(bbc__46862, The emergency service said 29 people with minor and serious injuries were rushed to the hospital.)}}
 +
:*{{ux|dv|Go '''rush''' food, go siddon again. |(NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)}}
 +
:*{{ux|dv|That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey '''rush'''. |(jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it began bleeding.)}}
 +
:*{{ux|dv|Today wey be Monday, make time dey '''rush''', make time dey '''rush''', make I go house. |(NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)}}
 +
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* pack 0.64 339, pursue 0.62 426, drive 0.61 431, bury 0.61 278, outside 0.61 702, greet 0.60 161, travel 0.59 914, hook 0.59 67, meet 0.59 1651
+
* [[hurry]]
 
 
====Antonyms====
 
* pack 0.64 339, pursue 0.62 426, drive 0.61 431, bury 0.61 278, outside 0.61 702, greet 0.60 161, travel 0.59 914, hook 0.59 67, meet 0.59 1651
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: stampede
+
* English: ''rush'', ''stampede''

Revision as of 16:50, 11 February 2021

Naija

Etymology

From: English rush

Pronunciation

  • rɔ̂ʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 644
  • Frequency in raw corpus: 210
  • Frequency rank in raw corpus: 1275

Verb

Make someting or person dey flow or move with force or speed.

  • Everybody just dey rush.  — (Egbokhare_2021, Everyone is a hurry.)
  • Emergency service say dem rush 29 pipo wey get minor and serious injury go hospital.  — (bbc__46862, The emergency service said 29 people with minor and serious injuries were rushed to the hospital.)
  • Go rush food, go siddon again.  — (NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)
  • That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey rush.  — (jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it began bleeding.)
  • Today wey be Monday, make time dey rush, make time dey rush, make I go house.  — (NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)

Synonyms

Translations

  • English: rush, stampede