Difference between revisions of "rush"
(→Verb) |
|||
Line 19: | Line 19: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''rush'' | + | * English: ''rush, gush'' |
Revision as of 17:46, 1 December 2021
Naija
Etymology
From: English rush
Pronunciation
- rɔ̂ʃ
Verb
Make someting or person dey flow or move with force or speed.
- Go rush food, go siddon again. — (NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)
- That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey rush. — (jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it started bleeding.)
- Today wey be Monday, make time dey rush, make time dey rush, make I go house. — (NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)
Synonyms
Translations
- English: rush, gush