Difference between revisions of "rush"
(→Verb) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | Make someting or person dey flow or move with force or speed. | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | :*{{ux|dv|Everybody just dey '''rush'''.|(Egbokhare_2021, Everyone is a hurry.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Emergency service say dem '''rush''' 29 pipo wey get minor and serious injury go hospital. |(bbc__46862, The emergency service said 29 people with minor and serious injuries were rushed to the hospital.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Go '''rush''' food, go siddon again. |(NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey '''rush'''. |(jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it began bleeding.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Today wey be Monday, make time dey '''rush''', make time dey '''rush''', make I go house. |(NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[hurry]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: stampede | + | * English: ''rush'', ''stampede'' |
Revision as of 16:50, 11 February 2021
Naija
Etymology
From: English rush
Pronunciation
- rɔ̂ʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 12
- Frequency rank in NSC treebank: 644
- Frequency in raw corpus: 210
- Frequency rank in raw corpus: 1275
Verb
Make someting or person dey flow or move with force or speed.
- Everybody just dey rush. — (Egbokhare_2021, Everyone is a hurry.)
- Emergency service say dem rush 29 pipo wey get minor and serious injury go hospital. — (bbc__46862, The emergency service said 29 people with minor and serious injuries were rushed to the hospital.)
- Go rush food, go siddon again. — (NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)
- That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey rush. — (jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it began bleeding.)
- Today wey be Monday, make time dey rush, make time dey rush, make I go house. — (NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)
Synonyms
Translations
- English: rush, stampede