Difference between revisions of "rush"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-rush.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-rush.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-rush.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-rush.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 12
 
* Frequency rank in NSC treebank: 644
 
* Frequency in raw corpus: 210
 
* Frequency rank in raw corpus: 1275
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 17:07, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English rush

Pronunciation

  • rɔ̂ʃ

Play Play

Verb

Make someting or person dey flow or move with force or speed.

  • Everybody just dey rush.  — (Egbokhare_2021, Everyone is a hurry.)
  • Emergency service say dem rush 29 pipo wey get minor and serious injury go hospital.  — (bbc__46862, The emergency service said 29 people with minor and serious injuries were rushed to the hospital.)
  • Go rush food, go siddon again.  — (NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)
  • That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey rush.  — (jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it began bleeding.)
  • Today wey be Monday, make time dey rush, make time dey rush, make I go house.  — (NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)

Synonyms

Translations

  • English: rush, stampede