Difference between revisions of "rush"

Line 11: Line 11:
 
Make someting or person dey flow or move with force or speed.
 
Make someting or person dey flow or move with force or speed.
  
:*{{ux|dv|Everybody just dey '''rush'''.|(Egbokhare_2021, Everyone is a hurry.)}}
 
:*{{ux|dv|Emergency service say dem '''rush''' 29 pipo wey get minor and serious injury go hospital. |(bbc__46862, The emergency service said 29 people with minor and serious injuries were rushed to the hospital.)}}
 
 
:*{{ux|dv|Go '''rush''' food, go siddon again. |(NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)}}
 
:*{{ux|dv|Go '''rush''' food, go siddon again. |(NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)}}
:*{{ux|dv|That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey '''rush'''. |(jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it began bleeding.)}}
+
:*{{ux|dv|That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey '''rush'''. |(jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it started bleeding.)}}
 
:*{{ux|dv|Today wey be Monday, make time dey '''rush''', make time dey '''rush''', make I go house. |(NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)}}
 
:*{{ux|dv|Today wey be Monday, make time dey '''rush''', make time dey '''rush''', make I go house. |(NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)}}
 
   
 
   
Line 21: Line 19:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''rush'', ''stampede''
+
* English: ''rush''

Revision as of 17:10, 7 July 2021

Naija

Etymology

From: English rush

Pronunciation

  • rɔ̂ʃ

Play Play

Verb

Make someting or person dey flow or move with force or speed.

  • Go rush food, go siddon again.  — (NST_cleaned__4156, Quickly eat and return to your seat.)
  • That morning, as John dey try open one big iron drum, e cut im hand and blood come dey rush.  — (jw__27962, As John was trying to open a big drum, he cut his hand and it started bleeding.)
  • Today wey be Monday, make time dey rush, make time dey rush, make I go house.  — (NST_cleaned__1793, I would like for time to fly by very fast today being Monday.)

Synonyms

Translations

  • English: rush