sake of sey

Revision as of 11:29, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Conjunction)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English sake, of, and say

Pronunciation

  • sék òf sé

Play Play

Conjunction

  • Word wey de dey join use talk about di reason why person dey yarn someting or do someting.
  • I no wan talk yesterday sake of sey I no want make my papa vex.  — (I didn't utter any utterance yesterday in order not to offend my father.)
  • I no dey chop sake of sey you ma no dey chop other people food.  — (I refuse to eat because you do not eat food prepared by other people.)

Related forms

Translations

  • English: in order to, because