salute

Revision as of 11:22, 16 September 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative form

Etymology

From: English salute

Pronunciation

  • sàlút

Play


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person dey talk or show sey e respect person.
  • Unless you give di full elders for council deir proper salute dem no go let you talk.  — (NSC_Agnes_2020, Without giving the elders the appropriate greeting, you won't be allowed to talk.)
  • Oga I dey troway salute.  — (NSC_Agnes_2020, Boss, I am showing my respect by greeting you.)

Synonyms

Translations

  • English: salute, greeting

Verb

  • Make person do someting wey show sey e dey respect person.
  • I salute di officer.  — (NSC_2020, I saluted the officer.)
  • As deir oga enter, dem begin salute am.  — (NSC_2020, Immediately their boss entered, they showed him respect by greeting him.)

Synonyms

Translations

  • English: to give courtesy, greet