Difference between revisions of "sand"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''sand'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | *sând | + | * sând |
<sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground. | |
− | + | :* {{ux|dv| Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)}} | |
− | + | * Wetin fit spoil person chance. | |
− | + | :* {{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}} | |
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''sand'' | ||
+ | |||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person give anoder person correct slap. | + | * Make person give anoder person correct slap. |
− | *{{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}} | + | :* {{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}} |
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[woze]] | + | * [[woze]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''sand'', ''Slap'' |
Revision as of 18:52, 3 August 2021
Naija
Etymology
From English: sand
Pronunciation
- sând
Noun
- Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
- Children dey like play with sand well well. — (NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)
- Wetin fit spoil person chance.
- Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o. — (NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)
Translation
- English: sand
Verb
- Make person give anoder person correct slap.
- I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth. — (NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)
Synonym
Translations
- English: sand, Slap