Difference between revisions of "sand"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground. | * Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground. | ||
− | :* {{ux|dv| Children dey like play with '''sand''' well well.|( | + | :* {{ux|dv| Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_2020, Children really enjoy sand play.)}} |
* Wetin fit spoil person chance. | * Wetin fit spoil person chance. | ||
− | :* {{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|( | + | :* {{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''sand'' | * English: ''sand'' | ||
Line 21: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person give anoder person correct slap. | * Make person give anoder person correct slap. | ||
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Bros wetin make dem '''sand''' you like dat naw? |(NSC_2020, Bro, why did they slap you?)}} |
+ | :* {{ux|dv| Dey look size before you go find trouble. Now see as you swell like who dem pump. Di guy mean you sha. As e take '''sand''' you eh, I sure sey e get you for mind before.|(Consider the size before you go making trouble. Now see how you look like someone who has been inflated. The way he slapped you,it seems he has been unhappy with you.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[woze]] | * [[woze]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''sand'', ''Slap'' | * English: ''sand'', ''Slap'' |
Revision as of 06:01, 20 December 2022
Naija
Etymology1
From English: sand
Pronunciation
- sând
Noun
- Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
- Children dey like play with sand well well. — (NSC_2020, Children really enjoy sand play.)
- Wetin fit spoil person chance.
- Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o. — (NSC_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)
Translation
- English: sand
Etymology2
From English: Sound
Verb
- Make person give anoder person correct slap.
- Bros wetin make dem sand you like dat naw? — (NSC_2020, Bro, why did they slap you?)
- Dey look size before you go find trouble. Now see as you swell like who dem pump. Di guy mean you sha. As e take sand you eh, I sure sey e get you for mind before. — (Consider the size before you go making trouble. Now see how you look like someone who has been inflated. The way he slapped you,it seems he has been unhappy with you.)
Synonym
Translations
- English: sand, Slap