Difference between revisions of "sand"

Line 20: Line 20:
 
*{{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Odirin 2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}}
 
====Related forms===
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
[[woze]]
====Translation====
+
 
 +
====Translations====
 +
* English: Sand, Slap

Revision as of 12:38, 4 November 2020

Naija

Etymology

From: English sand

Pronunciation

Sând

Definition

Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground

Noun

  • Children dey like play with sand well well.  — (NSC_Odirin 2020, Children really enjoy sand play.)
  1. Wetin fit spoil person chance.
  • Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o.  — (NSC_Odirin 2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)

Verb

  1. Make person give anoder person correct slap.
  • I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.  — (NSC_Odirin 2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)

Synonym

woze

Translations

  • English: Sand, Slap