Difference between revisions of "sand"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Etymology===
+
===Etymology1===
From: English ''sand''
+
From English: ''sand''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*sând
+
* sând
 
<sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
+
* Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
#:*{{ux|dv|Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)}}
+
:* {{ux|dv| Children dey like play with '''sand''' well well.|(Children really enjoy sand play.)}}
#Wetin fit spoil person chance.                                                                       
+
* Wetin fit spoil person chance.                                                                       
#:*{{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}}
+
:* {{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(Please don't ruin my chances with careless talk.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''sand''
 +
 
 +
===Etymology2===
 +
From English: ''Sound''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person give anoder person correct slap.
+
* Make person give anoder person correct slap.
*{{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}}
+
:* {{ux|dv| Bros wetin make dem '''sand''' you like dat naw? |(Bro, why did they slap you?)}}
 
+
:* {{ux|dv| Dey look size before you go find trouble. Now see as you swell like who dem pump. Di guy mean you sha. As e take '''sand''' you eh, I sure sey e get you for mind before.|(Consider the size before you go making trouble. Now see how you look like someone who has been inflated. The way he slapped you,it seems he has been unhappy with you.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[woze]]
+
* [[woze]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Sand'', ''Slap''
+
* English: ''sand'', ''Slap''

Latest revision as of 11:30, 5 June 2023

Naija

Etymology1

From English: sand

Pronunciation

  • sând

Play Play

Noun

  • Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
  • Children dey like play with sand well well.  — (Children really enjoy sand play.)
  • Wetin fit spoil person chance.
  • Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o.  — (Please don't ruin my chances with careless talk.)

Translation

  • English: sand

Etymology2

From English: Sound

Verb

  • Make person give anoder person correct slap.
  • Bros wetin make dem sand you like dat naw?  — (Bro, why did they slap you?)
  • Dey look size before you go find trouble. Now see as you swell like who dem pump. Di guy mean you sha. As e take sand you eh, I sure sey e get you for mind before.  — (Consider the size before you go making trouble. Now see how you look like someone who has been inflated. The way he slapped you,it seems he has been unhappy with you.)

Synonym

Translations

  • English: sand, Slap