Difference between revisions of "sand"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''sand''
+
From English: ''sand''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*sând
+
* sând
 
<sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
+
* Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
#:*{{ux|dv|Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)}}
+
:* {{ux|dv| Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)}}
#Wetin fit spoil person chance.                                                                       
+
* Wetin fit spoil person chance.                                                                       
#:*{{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}}
+
:* {{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''sand''
 +
 
 +
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person give anoder person correct slap.
+
* Make person give anoder person correct slap.
*{{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}}
+
:* {{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}}
 
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
[[woze]]
+
* [[woze]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Sand'', ''Slap''
+
* English: ''sand'', ''Slap''

Revision as of 18:52, 3 August 2021

Naija

Etymology

From English: sand

Pronunciation

  • sând

Play Play

Noun

  • Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
  • Children dey like play with sand well well.  — (NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)
  • Wetin fit spoil person chance.
  • Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o.  — (NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)

Translation

  • English: sand


Verb

  • Make person give anoder person correct slap.
  • I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.  — (NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)

Synonym

Translations

  • English: sand, Slap