Difference between revisions of "sand"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground. | #Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground. | ||
− | *{{ux|dv|Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)}} | + | *#:{{ux|dv|Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)}} |
#Wetin fit spoil person chance. | #Wetin fit spoil person chance. | ||
− | *{{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}} | + | *#{{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}} |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 12:38, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English sand
Pronunciation
- sând
Noun
- Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
- Children dey like play with sand well well. — (NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)
- Wetin fit spoil person chance.
- Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o. — (NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)
Verb
- Make person give anoder person correct slap.
- I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth. — (NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)
Synonym
Translations
- English: Sand, Slap