Difference between revisions of "sand"

Line 8: Line 8:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
 
#Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
*#:{{ux|dv|Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)}}
+
#:*{{ux|dv|Children dey like play with '''sand''' well well.|(NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)}}
 
#Wetin fit spoil person chance.                                                                       
 
#Wetin fit spoil person chance.                                                                       
*#{{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}}
+
#:*{{ux|dv|Bros, abeg no put '''sand''' for my garri with your bad mouth o.|(NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person give anoder person correct slap.
+
Make person give anoder person correct slap.
 
*{{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}}
 
*{{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}}
  

Revision as of 12:42, 16 July 2021

Naija

Etymology

From: English sand

Pronunciation

  • sând

Noun

  1. Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
    • Children dey like play with sand well well.  — (NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)
  2. Wetin fit spoil person chance.
    • Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o.  — (NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)

Verb

Make person give anoder person correct slap.

  • I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.  — (NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)

Synonym

woze

Translations

  • English: Sand, Slap