Difference between revisions of "sand"
(→Naija) |
|||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
*sând | *sând | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 12:44, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English sand
Pronunciation
- sând
Noun
- Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
- Children dey like play with sand well well. — (NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)
- Wetin fit spoil person chance.
- Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o. — (NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)
Verb
Make person give anoder person correct slap.
- I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth. — (NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)
Synonym
Translations
- English: Sand, Slap