Difference between revisions of "sand"
(→POS) |
|||
Line 20: | Line 20: | ||
*{{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Odirin 2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}} | *{{ux|dv|I go '''sand''' you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.|(NSC_Odirin 2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)}} | ||
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | ==== | + | [[woze]] |
− | + | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: Sand, Slap |
Revision as of 12:38, 4 November 2020
Naija
Etymology
From: English sand
Pronunciation
Sând
Definition
Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground
Noun
- Children dey like play with sand well well. — (NSC_Odirin 2020, Children really enjoy sand play.)
- Wetin fit spoil person chance.
- Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o. — (NSC_Odirin 2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)
Verb
- Make person give anoder person correct slap.
- I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth. — (NSC_Odirin 2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)
Synonym
Translations
- English: Sand, Slap