sand

Revision as of 18:52, 3 August 2021 by 102.89.0.111 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: sand

Pronunciation

  • sând

Play Play

Noun

  • Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground.
  • Children dey like play with sand well well.  — (NSC_Abonyi_2020, Children really enjoy sand play.)
  • Wetin fit spoil person chance.
  • Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o.  — (NSC_Abonyi_2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)

Translation

  • English: sand


Verb

  • Make person give anoder person correct slap.
  • I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.  — (NSC_Abonyi_2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)

Synonym

Translations

  • English: sand, Slap