sand

Revision as of 12:26, 4 November 2020 by 160.152.248.85 (talk) (→‎POS)

Naija

Etymology

From: English sand

Pronunciation

Sând

Definition

Brown ting wey resemble wetin de grind smooth wey de dey ground

Noun

  • Children dey like play with sand well well.  — (NSC_Odirin 2020, Children really enjoy sand play.)
  1. Wetin fit spoil person chance.
  • Bros, abeg no put sand for my garri with your bad mouth o.  — (NSC_Odirin 2020, Please don't ruin my chances with careless talk.)

Verb

  1. Make person give anoder person correct slap.
  • I go sand you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth.  — (NSC_Odirin 2020, I will slap some sense into you for trying to introduce me to swindling people.)

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation