Difference between revisions of "sand sand"

 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[sandsand]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
* From: English ''sand''
 
* From: English ''sand''

Latest revision as of 10:03, 29 February 2024

Naija

Alternative Form

sandsand

Etymology

  • From: English sand

Pronunciation

  • sànsán

Play Play

Noun

  • chinkili chinkili stone wey dey dey for ground.
  • Sand sand don enter my eye!  — (Sand particles has gotten into my eye!)
  • No pour sand sand for my body.  — (Don't pour sand on my body.)
  • Una no sweep? Why dis place place con get sand sand?  — (Didn't you sweep? Why is this place sandy?)

Related forms

Translation

  • English: sand