sand sand

Revision as of 06:03, 20 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • From: English sand

Pronunciation

  • sànsán

Play Play

Noun

  • chinkili chinkili stone wey dey dey for ground.
  • Sand sand don enter my eye!  — (NSC_2021, Sand particles has gotten into my eye!)
  • No pour sand sand for my body.  — (NSC_2021, Don't pour sand on my body.)
  • Una no sweep? Why dis place place con get sand sand?  — (NSC_2021, Didn't you sweep? Why is this place sandy?)

Related forms

Translation

  • English: sand