sapele water

Naija

Etymology

From Deltal: Sapele is a town and one of the Local Government Area in Delta State, Nigeria.

Pronunciation

  • sápélé wɔ̀tér

Play Play

Noun

  • Na one kind gin wey dem dey drink.
  • Warri men dey like to drink sapele water.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Men from Warri love to drink gin.)
  • Sapele water don finish dat man life.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, That man's life has been ruined by alcoholism.)

Synonym

Translation

  • English: alcoholic drink