Difference between revisions of "save"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*sév
+
*sêv
 
<sm2>Pcm-ng-save.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-save.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-save.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-save.m.ogg</sm2>

Revision as of 23:54, 3 August 2021

Naija

Etymology

From: English save

Pronunciation

  • sêv

Play Play

Verb

  1. Make de help person comot for trouble.
    • Dem send soldiers go save am.  — (Egbokhare_2021, The soldiers were sent to rescue them.)
    • All dis animals wey pipo dey kill kill wey fit cause problem for earth, na im I dey save.  — (bbc__294, I am preserving endangered animal species.)
  2. Make person dey keep money or anoder ting make e remain.
    • I dey collect small, small money, I dey save,  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__83, I was getting meagre sums, yet saving.)
    • Remember sey, ‘no be children suppose save for their papa and mama, but na papa and mama suppose save for children.’  — (jw__27303, Remember that parents, not the children, are supposed to save for their children.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: save, rescue, to have savings