Difference between revisions of "save"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
#Make person dey keep money or anoder ting make e remain. | #Make person dey keep money or anoder ting make e remain. | ||
#:*{{ux|dv|I dey collect small, small money, I dey '''save''', |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__83, I was getting meagre sums, yet saving.)}} | #:*{{ux|dv|I dey collect small, small money, I dey '''save''', |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__83, I was getting meagre sums, yet saving.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Remember sey, ‘no be children suppose '''save''' for their papa and mama, but na papa and mama suppose '''save''' for children.’ |(jw__27303, Remember that parents, not the children, are supposed to save for their children | + | #:*{{ux|dv|Remember sey, ‘no be children suppose '''save''' for their papa and mama, but na papa and mama suppose '''save''' for children.’ |(jw__27303, Remember that parents, not the children, are supposed to save for their children.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 00:23, 15 February 2021
Naija
Etymology
From: English save
Pronunciation
- sév
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 12
- Frequency rank in NSC treebank: 638
- Frequency in raw corpus: 639
- Frequency rank in raw corpus: 530
Verb
- Make de help person comot for trouble.
- Dem send soldiers go save am. — (Egbokhare_2021, The soldiers were sent to rescue them.)
- All dis animals wey pipo dey kill kill wey fit cause problem for earth, na im I dey save. — (bbc__294, I am preserving endangered animal species.)
- Make person dey keep money or anoder ting make e remain.
- I dey collect small, small money, I dey save, — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__83, I was getting meagre sums, yet saving.)
- Remember sey, ‘no be children suppose save for their papa and mama, but na papa and mama suppose save for children.’ — (jw__27303, Remember that parents, not the children, are supposed to save for their children.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: save, rescue, to have savings