save
Naija
Etymology
From: English save
Pronunciation
- sév
Verb
- Make de help person comot for trouble.
- Dem send soldiers go save am. — (Egbokhare_2021, The soldiers were sent to rescue them.)
- All dis animals wey pipo dey kill kill wey fit cause problem for earth, na im I dey save. — (bbc__294, I am preserving endangered animal species.)
- Make person dey keep money or anoder ting make e remain.
- I dey collect small, small money, I dey save, — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__83, I was getting meagre sums, yet saving.)
- Remember sey, ‘no be children suppose save for their papa and mama, but na papa and mama suppose save for children.’ — (jw__27303, Remember that parents, not the children, are supposed to save for their children.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: save, rescue, to have savings