save

Revision as of 15:43, 12 February 2021 by 154.66.44.144 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English save

Pronunciation

  • sév

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 638
  • Frequency in raw corpus: 639
  • Frequency rank in raw corpus: 530

Verb

Make de help person comot for trouble

  1. Dem send soldiers go save am.  — (Egbokhare_2021, )
    E don ready to save us.  — (jw__7731, __no translation__)
    Dis one na to save people.  — (deuber__5288, __no translation__)
    Na God fit save us o.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__157, it is only God that can save us.)
    But na God go save us.  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__227, But it is God that will save us.)
    Now, I begin save.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__85, Then I started to save.)
    I dey collect small, small money, I dey save,  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__83, I was collecting a little change; I was saving.)
    You remember how Pharaoh daughter take save Moses when e small?  — (jw__18591, __no translation__)
    Save di children dey call world leaders to address di pneumonia problem.  — (bbc__87121, __no translation__)
    I bin wan save lives and make difference.  — (bbc__3247, __no translation__)
    I, I try save small money, come buy one small motor, come use am dey do taxi.  — (LAG_07_Johns-Biography_MG__45, I, I tried to save a bit of money and bought a small car, which I used for commercial purposes.)
    All dis animals wey pipo dey kill kill wey fit cause problem for earth, na im I dey save.  — (bbc__294, __no translation__)
    Sake of dis, Mr Adurogboye come use dis opportunity take promise air travellers for di kontri say any airline/plane wey dem allow to fly dey save.  — (bbc__86726, __no translation__)
    Save more, spend less.  — (bbc__65007, __no translation__)
    City bin get chance to score when Fernandinho head ball wey make Thibaut Courtois to make good save.  — (bbc__25696, __no translation__)
    Dis na sake of say because dem say no be only one pesin die for dat accident but as manifest no dey to show di pipo wey enta dat boat dem no fit tok who save and who no save.  — (bbc__41651, __no translation__)
    Di app fit also link you to Google maps and show you di direction from where you dey now to di place where you bin last save before now, Tomisin, wey don reach 15 years and dey school inside Ikeja, Nigeria, explain.  — (bbc__1372, __no translation__)
    Remember sey, ‘no be children suppose save for their papa and mama, but na papa and mama suppose save for children.’​— 2 Cor.  — (jw__27303, __no translation__)
    Na time for those motor owner wey get expire vehicle and drivers license to go get am ready or tins wey dey make car save for road.  — (bbc__5243, )
    For example, when e think sey im brother want come kill am, e tell Jehovah sey: “I dey pray to you, save me .  — (jw__22957, __no translation__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: save