Difference between revisions of "school fees"

 
Line 3: Line 3:
 
From: English ''school'' and ''bus''  
 
From: English ''school'' and ''bus''  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
skûfìs
+
skúfîs
 
 
 
<sm2>Pcm-ng-school fees.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-school fees.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-school fees.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-school fees.m.ogg</sm2>

Latest revision as of 14:56, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English school and bus

Pronunciation

skúfîs Play Play

Noun

  • Money wey de dey pay make person fit dey school.
  • Dat time school fees no too cost like dat.  — (At the time, school fees were not too expensive.)
  • People dey wey be sey na dem dey use dier hand dey work dey pay deir school fees.  — (There are people who work to pay their school fees themselves.)

Related form

Translation

English school fees