school fees

Revision as of 18:25, 3 August 2021 by 102.89.0.111 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English school and bus

Pronunciation

skûlbɔ́s

Play

Noun

  • Money wey de dey pay make pikin for dey school.
  • Con pay my school fees.  — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__56, Then I paid my school fees.)
  • No school fees, no food.  — (IBA_21_Obodo-Barracks_MG__25, No school fees, no food.)

Translation

English school fees