school fees

Naija

Etymology

From: English school and bus

Pronunciation

skûlfìs


Play

Noun

  • Money wey de dey pay make pikin for dey school.
  • Con pay my school fees.  — (ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__56, Then I paid my school fees.)
  • No school fees, no food.  — (IBA_21_Obodo-Barracks_MG__25, No school fees, no food.)

Related form

Translation

English school fees