school fees

Revision as of 23:14, 20 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English school and bus

Pronunciation

skûfìs

Play Play

Noun

  • Money wey de dey pay make person fit dey school.
  • Dat time school fees no too cost like dat.  — (NSC_2022, At the time, school fees were not too expensive.)
  • People dey wey be sey na dem dey use dier hand dey work dey pay deir school fees. (There are people who work to pay their school fees themselves.)  — {{{3}}}

Related form

Translation

English school fees