school fees

Revision as of 14:56, 9 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English school and bus

Pronunciation

skúfîs Play Play

Noun

  • Money wey de dey pay make person fit dey school.
  • Dat time school fees no too cost like dat.  — (At the time, school fees were not too expensive.)
  • People dey wey be sey na dem dey use dier hand dey work dey pay deir school fees.  — (There are people who work to pay their school fees themselves.)

Related form

Translation

English school fees