scope

Naija

Etymology

From: English scope

Pronunciation

  • skôp

Play

Noun

Na lie wey person talk give anoder person.

  • Abeg, no scope me. Give me di money.  — (Egbokhare_2021, Please do not lie to me; let me have the money.)

Translations

  • English: lie