seefinish

Revision as of 13:01, 19 September 2020 by Bernard (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English: ''see'', ''finish'' ===Pronunciation=== * sɪfɪnɪʃ <sm2>Pcm-ng-seefinish.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-seefinish.m.ogg</sm2> ===Defini...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: see, finish

Pronunciation

  • sɪfɪnɪʃ

Play Play

Definition

seefinish

  • Sey person no get level for anoder person eye.

Noun

  • I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish  —  ( I don't blame you, it's only because I have been friendly with you that has caused this disregard )

Translations

  • English: disregard