sef

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English self

Pronunciation

  • sɛ̂f

Play Play

Particle

  • Na de main ting wey person wan talk about gangan.
  • Who get de phone sef?  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__87, Who actually owns the phone?)
  • Wetin sef?  — (IBA_07_Na-Love_DG__311, What?!)

Particle (reflexive)

  1. Na when person dey talk about imself.
    • you sef, you no dey try at all!.  — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
    • you sef, you no dey try at all!.  — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
  2. Na when person dey talk about anoder person gangangan.
    • You sef join make life hard for me dat year.  — (NSC_Legbeti_2021. You too, are part of it)
    • Im papa sef dey come  — (NSC_Legbeti_2021. His father is coming too)
  3. Dem dey use am dey halla when person no dey measure up
    • you sef, you no dey try at all!.  — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
    • Barcelona too get many wahala sef.  — (NSC_Legbeti_2021. Barcelona is bedevilled by so many challenges!
  4. Na person identity
    • Na me call you sef, no be your papa.  — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)

Related form

Synonyms

Translations

  • English: individual self